Category - S3X NA FOOD(pidgin comedy edition)story of A rugged guy

for learners i mean those of una wey neva nack woman,Chai nawa for una ooo

no go think say na me sin pass becos i dey yan(talk) you base on self research and em ??? Chai i don forget this beta grama wey my school teacher dey always talk,i swear na that English be the only beta tin wey i learn from schoolapart from sey we fit carry hiv through s-x …Lolz check well oo nobi my handy writting

my name na spana. no go think why dat one na my namesy just cool down like kulikulias when the tori land you sef go stand catch d whole fall

na God be say i still dey alive to write this story asin the wey i take start to dey f–k f–k like dog the tinno even gree me understandnothing wey i nefa put my p—k inside and pafuka……Chai God dey ooo

upcoming tori.. coming soon like Jesus Christ just kukuma come and carry you sit …sit dawn before the whole place full….register ya name and answer presently seated tasuu allll!!!?

It seems we can’t find what you’re looking for. Perhaps searching can help.

Join NONIEXPO Telegram Channel For All Exam Answers

X
error: